Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 8:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 King Jehoram cross go Zair with en men. Edom pipol surround and attack am for nite kon win en and en men, den Israel sojas run go back to dia land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 8:21
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem karry Absalom body trowey for one deep pit for di forest kon use many stone kover am. So Israel pipol kon run go dia house.


Den di king get up go sidan for di gate. Wen dem tell all di pipol sey di king sidan for di gate, all of dem kon go meet am. But all di men for Israel don go back to dia house.


E win 10,000 Edom sojas for Salt Valley, katch Sela for war kon gi-am anoda name wey bi “Jokteel” and na dis name dem dey koll am kon rish today.


“But wen una si sey sojas don surround Jerusalem, make una know sey di time wey dem go distroy Jerusalem, don near.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ