Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 8:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Wen e dey rule, Edom pipol free demsef from Judah kon get dia own king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 8:20
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na so-so swod yu go take dey fight and yu go serve yor broda. But wen e don taya yu, den yu go free yorsef from all dis tins.”


E build soja kamp for evriwhere for Edom and di pipol for der kon dey under en pawa. God make David win for evriwhere.


For dis time, Edom nor get king, na govnor dey rule dem.


King Jehoshafat build plenty big ship wey dey travel go get gold for Ofir, but dem sink for Ezion-Geber.


E win 10,000 Edom sojas for Salt Valley, katch Sela for war kon gi-am anoda name wey bi “Jokteel” and na dis name dem dey koll am kon rish today.


Wen Moab king si sey di war too strong for am, e take 700 men follow body, so dat dem go fit eskape go meet Siria king, but e nor fit.


So e take en first son wey go bi king afta am kon kill-am as ofrin for God. Fear kon katch Israel pipol well-well, so dem kon go back to dia land.


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


So till today, Edom pipol dey free from Judah hand. For dat time, Libnah pipol still kause wahala too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ