Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 8:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 So di woman do as di profet tell am. En and en family kon go stay for Filistia land for seven years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 8:2
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Elisha advise di Shunem woman wey e wake en pikin from deat sey, “Make yu and yor family go stay for anoda place for sometaim, bikos God don sey honga go dey dis town for seven years.”


Afta dat time, di woman kom back from Filistia kon go meet di king make e gi-am en house and land back.


But if anybody nor fit kare for en pipol, especially en family membas, e don deny di faith bi dat and e worse pass sina.


Na di nashon dem bi dis: Filistia pipol (doz wey dey under di five Filistia rulers), all Kanaan, Sidon and Hiv pipol wey dey stay for Mount Lebanon; from Baal-Hermon mountin go rish Lebo-Hamat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ