Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 8:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 So Hazael leave Elisha kon go back to en house. King Ben-Hadad ask am, “Wetin Elisha tok?” Hazael ansa, “E sey yu go well again.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 8:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Leta wen Gehazi go stand near en masta, Elisha kon ask am, “Gehazi, where yu go since?” Gehazi ansa, “I nor go anywhere o-o.”


Elisha ansa, “Go tell am sey God don show mi sey e go really die, but dis sickness nor go kill-am.”


Di next day Hazael take small klot, put am for wota kon use am dey tosh Ben-Hadad face until e die. Den Hazael kon bi Siria king.


From dat time, Judas kon dey find how e go take sell Jesus Christ.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ