2 Kings 7:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 Den Samaria pipol rush enter Siria kamp kon pak evritin wey dey der. And as God tok, three kilogram for di best flower or six kilogram for di best korn, dem kon dey sell am for one silva. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |