Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 6:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 So e follow dem go. Wen dem rish Jordan, dem kon start to kut trees down.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 6:4
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But one of dem tell am, “Abeg oga, make yu follow us go.” So Elisha ansa, “Okay, I go follow una.”


As dem dey kut, one of dem axe head kon fall enter Jordan river. Den e shaut, “My oga, I don die. Na borrow I borrow dis axe o-o!”


For ezample, may bi pesin go forest with en neighbour go kut wood. Den one of dem kon karry di axe make e kut di tree and di axe head komot from di wood wey hold am kon kill di oda pesin. For dis matter, dat pesin wey kill di pesin fit run go one of dis towns and e go dey save.


una small pikin, wifes and di strenjas wey dey stay with una, plus doz wey dey kut wood or karry wota,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ