2 Kings 6:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 So di king do big party for dem and dem chop and drink. Den e send dem go back go meet dia oga. Afta dat, no soja for Siria ever kom fight against Israel pipol again. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Dem tell some men make dem find klot from di tins wey dem karry kon give di prisonas wey naked. So dem give dem klot, shoe, food, drink and oil wey dem go take rub dia body. Di ones wey nor fit waka, dem put dem on-top donkey. Dem bring dem back to Jeriko, di Palm Tree Town, den dem kon go back to Samaria.