Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 6:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Wen dem don enter Samaria, Elisha kon sey, “My Oga God, make Yu open dia eye, so dat dem go si.” So God open dia eye and dem kon si sey dem dey inside Samaria.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 6:20
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Elisha kon pray, “Oga God, make Yu open my savant eye, so dat e go si for ensef.” So God open di savant eye, so e kon si sey many horse with fire kover di mountins wey surround Elisha.


Den Elisha tell dem, “Dis nor bi di rite road or town. Make una follow mi and I go take una go meet di man wey una dey find.” So e karry all of dem go Samaria.


Den God open Balaam eye and e si God angel as e stand for di road with swod for en hand; so e kon fall face groun.


As di rish man dey for hell-fire dey sofa, e kon look up si Abraham for far with Lazarus for en korna.


At wons dia eye open and dem kon know am. Den e vanish from dia front.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ