Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 4:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Den di woman go tell Elisha wetin happen and Elisha sey, “Go sell di oil, use di money take pay yor debt, den make yu and yor sons sell di rest kon use di money take buy food make una chop.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 4:7
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di woman karry di pikin dead body go put for Elisha bed for up kon komot der.


Den di woman tell en husband, “My mind dey tell mi sey, dis man wey dey always pass and kom here, na God profet e bi,


Elisha tell di man, “Make yu pick di axe komot from di wota.” So di man kon pick am.


But Elisha sey make dem go tell Israel king sey, “Make yu nor pass thru dis place, bikos Siria king go attack der.”


Wen wiked pipol borrow sometin, dem nor dey pay back, but doz wey dey fear God dey give tins to pipol with happiness.


Make una nor pay evil for evil, but make sure sey wetin una dey do, good for God and pipol eye


Finally, my brodas and sistas, tins wey bi true; wey get respet; wey fine; wey pipol dey tok good about; wey good well-well; wey rish to praiz, na dis kind tins una suppose to dey tink about.


Like dis, doz sinnas go dey respet una and una go get evritin wey una nid.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ