Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 4:43 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

43 But Elisha savant sey, “Make I give twenty bread to dis hundred men?” Elisha ansa, “Give am to di pipol make dem chop, bikos God sey, ‘Dem go chop taya and di food go remain.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 4:43
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Na where I go for get meat for all dis pipol, bikos dem dey kry give mi sey, ‘Make yu give us meat make wi chop?’


Den God ansa, “So yu tink sey God hand short well-well? Naw, yu go si weda my word go happen or not!”


All of dem chop beleful and wen dem gada di food wey remain, e rish twelf basket.


Di pipol chop beleful and di food wey remain, full seven basket.


“Den, wen I divide seven bread for 4,000 pipol, how many basket una gada wen di pipol don chop finish?” Dem ansa, “Na seven.”


Jesus disciples kon sey, “Where pesin go fit si bread buy wey go rish dis pipol chop, since pipol nor dey stay dis place wey bi wildaness?”


But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”


Evribody chop beleful and wen dem gada di food wey remain, e full twelf basket.


“One boy dey here wey get five bread and two fish, but dis one nor go rish dis plenty pipol chop at-all!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ