Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 4:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Den di woman sey, “My oga, na mi ask yu for pikin? I know tell yu sey, ‘Make yu nor deceive mi.’ ”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 4:28
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Rashel si sey e nor fit born shidren for en husband, e kon dey jealous Leah, en sista. Den e tell Jakob, “Make yu give mi shidren or I go die!”


Den Elisha tell am, “For dis same time next year, yu go karry yor son for yor hand.” Den di woman ansa, “No o-o! My oga! Yu bi God profet, so make yu nor deceive mi yor savant.”


So Elisha kon tell Gehazi, “Tie yor garment well make yu follow dis woman with my walkin stik. If yu meet anybody for road, make yu nor greet am and if anybody greet yu, make yu nor ansa. Den if yu rish here, take my walkin stik take tosh di pikin.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ