19 den e kon dey kry give en papa sey, “My head! My head dey pain mi!” Den en papa tell en savant, “Make yu karry am go meet en mama.”
Di pikin kon dey grow well-well. One day, e follow en papa go farm,
So, di savant karry am go meet en mama. Di pikin sidan for di mama leg till aftanoon, den e kon die.
Den I sey, “I nor go fit bear dis pain! My heart dey beat fast-fast! I nor fit kwayet, bikos I hear di trumpets and war nois.