18 Di pikin kon dey grow well-well. One day, e follow en papa go farm,
Just as Elisha don promise am, di woman get belle kon born for di time wey Elisha tok.
den e kon dey kry give en papa sey, “My head! My head dey pain mi!” Den en papa tell en savant, “Make yu karry am go meet en mama.”
So Elisha advise di Shunem woman wey e wake en pikin from deat sey, “Make yu and yor family go stay for anoda place for sometaim, bikos God don sey honga go dey dis town for seven years.”
For dat time, Boaz kom Betlehem kon greet di workers sey, “Make God dey with una!” Dem ansa, “Make God bless yu too!”