2 Kings 4:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English13 Elisha tell Gehazi, “Make yu tell di woman, ‘Yu do well as yu dey kare for us, so wetin yu wont make wi do for yu? Abi yu wont make I go tell di king and en sojas oga sey yu bi good pesin?’ ” Di woman ansa, “I get evritin wey I wont, as I dey stay among my pipol.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |