Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Den e ask am, “Na where wi go pass go.” King Joram ansa, “Wi go pass thru Edom Wildaness.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:8
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den e send message go meet King Jehoshafat for Judah sey: “Moab king sey en won fight mi. Yu go follow mi go fight am?” King Jehoshafat ansa, “Okay! I go follow yu, bikos as yu bi, na so I bi too. My pipol na yor pipol and my horse dem na yor own too.”


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


Den dem travel from Mount Hor near di Red Sea, go round Edom land, but di pipol kon dey hurry anyhow for road.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ