Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Wen Moab king si sey di war too strong for am, e take 700 men follow body, so dat dem go fit eskape go meet Siria king, but e nor fit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:26
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem distroy di town and each of dem kover all di good land wey dey der, with stones. Dem stop di place where wota for dey flow kon kut all di betta trees for der. Dem distroy evriwhere escept Kir-Heres wey bi di main town. Den di men wey karry katapault kon attack and distroy am.


So e take en first son wey go bi king afta am kon kill-am as ofrin for God. Fear kon katch Israel pipol well-well, so dem kon go back to dia land.


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


Wen e dey rule, Edom pipol free demsef from Judah kon get dia own king.


Dis na wetin Oga God tok, “Moab pipol don too sin, but I go ponish dem naw, bikos dem nor respet Edom kings wey don die since; instead dem burn dia bones to ashes.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ