Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Wen dem wake-up di next morning, di sun dey shine on-top di wota and Moab pipol for di oda side si am kon sey di wota red like blood.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:22
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, wen Moab pipol hear sey di kings dey kom fight dem, dem gada evribody wey fit wear soja uniform, both small and big kon go stand for di borda.


Dem kon sey, “Dis na blood o-o! Di kings don fight and kill each oda, so make wi go pak and take evritin wey dey dia kamp.”


bikos God don make Siria sojas hear nois like sey many sojas with dia shariot dey kom fight dem. So Siria sojas tell demsef, “Si, Israel king don go hire Hit and Egypt kings with dia sojas, so dat dem go kom attack us.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ