Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Di next morning, around di time wen dem won offa di meat ofrin, wota flow kom from Edom kon full di land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:20
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen time rish to do di evening ofrin, Profet Elijah waka go di altar go pray, “My Oga God wey bi Abraham, Isaak and Israel God! Make Yu show today sey, na Yu bi Israel God and I bi yor savant wey dey do di tins wey Yu kommand.


So, wen Moab pipol hear sey di kings dey kom fight dem, dem gada evribody wey fit wear soja uniform, both small and big kon go stand for di borda.


But for en pipol, E turn desert to where wota full and dry land to where wota dey flow pass,


Yes! E fit nak rock make wota kom out, but E nor fit give en pipol bread and meat.”


Angel Gabriel wey I don first si for my vishon before kon dey fly kom where I dey. Dat time, dem won offa di evening sakrifice.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ