Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Den Israel king sey, “True-true, na God bring us kom here so dat Moab King and en pipol go kill us.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Kain tell di Oga God, “Abeg! My ponishment too big for mi!


But King Jehoshafat ask, “Wi nor get any profet among us for here? Make e help us find out from God.” One of Israel king savant kon ansa, “Shafat pikin, Elisha wey bin dey pour wota for Elijah hand, dey here.”


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


E still dey tok to dem wen di pesin wey dem send, kom tell am, “Di king sey, ‘Na God dey kause all dis wahala for us! Wetin go make mi still dey wait make E kom help mi?’ ”


Wen pesin distroy ensef with di stupid tins wey e do, e go kon blame God.


Una shidren dey fall and faint street, bikos dem don weak; dem bi like animal wey hunta net katch. Dem don si how God vexnashon dey bi.


Di pipol go dey waka anyhow for di land, dem nor go get hope and dem go dey hongry. So bikos of di honga and vexnashon, dem go look up kon curse dia king and God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ