Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 3:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Ahab pikin, Joram kon bi king for Israel and e rule from Samaria for twelf years and dat na di eighteen year wey Jehoshafat dey rule for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 3:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di sevent year wey Jehoshafat bi king for Judah, Ahazaya wey bi Ahab pikin kon dey rule Israel from Samaria.


Di king die just as God tok thru Elijah. For di sekond year wey Jehoshafat pikin, Jehoram bi king for Judah, Ahazaya broda wey bi Jehoram kon bi king for Israel, bikos di former king nor born boy at-all.


So Israel, Judah and Edom kings kon dey go fight. Afta dem don waka anyhow for seven days, dia sojas and animals nor kon get wota to drink again.


For di fift year wen Joram, Ahab pikin dey rule for Israel, Jehoshafat pikin Jehoram kon bi king for Judah.


E follow dia advise kon go join Ahab son, King Joram for Israel. Dem go fight against King Hazael for Ramot Gilead wey dey Siria and Siria pipol win King Joram and en men.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ