28 E sorry and trit King Jehoiashin well kon gi-am house wey betta pass where all di oda kings for Babilon dey stay.
King Evil-Merodak follow Jehoiashin tok well kon gi-am pozishon wey pass di oda kings wey dem karry kom Babilon as prisonas.
“My king, yu get pawa pass any oda king. God wey dey for heaven don make yu leader kon give yu pawa, strent and honor.