Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 25:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 All di offisa for Judah sojas and dia men hear sey Babilon king don make Gedalaya govnor for Judah. So dem kon go meet Gedalaya for Mizpa. Di ofisas wey kom na, Netanaya pikin, Ishmael; Kareah pikin, Johanan; Tanhumet pikin, Seraya and Maakat pikin, Jaazanaya.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 25:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Zalmon wey bi Ahohi pesin; Maharai wey bi Netofat pesin;


Gedalaya kon promise sey e go save dem and dia men. E sey, “Make una nor fear to work with Babilon sojas. Make una stay for di land kon surenda to King Nebukadnezzar, den evritin go dey well.”


Wen I nor ansa, Nebuzaradan kon sey, “Make yu go back go meet Gedalaya wey Shafan pikin, Ahikam born, bikos na-im Babilon king don choose as rulers for Judah. Yu fit stay with en and di pipol or yu fit still go anywhere wey yu like to go.” Den e give mi gift and some food kon sey make I dey go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ