2 Kings 25:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 From di town, e still take one among di sojas offisa, five pipol from di king adviser wey dem si for di town, one seketry among di sojas wey dey train pipol as sojas and sixty pipol from di land wey dem seize. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |