Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 25:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Di bronze tins wey King Solomon make for God Temple, plus di two pila, di big bronze basin wey dem dey koll “Di Sea,” di twelf bronze bull under “Di Sea” and di stand wey dem dey move, dey too heavy to karry.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 25:16
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hiram still make ten bronze stand wey dem fit move. Each stand tall and wide rish 6 fit and dem high rish four and half fit.


Solomon nor weigh all di bronze tins, bikos dem too plenty. So, dem nor know how dem heavy rish.


Di sojas oga take all di gold and silva tins with di basins and di tin wey dem dey use burn incense.


Di two pilas, di Sea with di twelf bronze melu image wey dey under am and di wota pot and wetin dem karry, many well-well. Dem make and put dis tins for God temple wen King Solomon dey rule.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ