Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 25:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But e leave di poor pipol for di land kon give dem field where dem go plant food.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 25:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Nebukadnezzar karry evribody komot from Jerusalem, plus di ofisas and sojas (all di pipol, na 10,000). Plus all di men wey get skill and doz wey dey work with iron. E nor leave anybody esept di poor pipol wey dey di land.


E karry King Jehoiashin from Jerusalem go Babilon, with di king mama, en wifes, priests and all di top ofisas for di land.


King Nebukadnezzar karry all di sojas 7,000, plus 1,000 men wey dey work. All doz wey get heart and sabi fight dey join dem too.


Wen dem don finish, dem karry di silva wey remain go give di king and Priest Jehoiada. Dem use am make difren tins for God Temple: tins wey dem take dey serve God for di temple; tins to take burnt sakrifice; pans with oda tins wey dem use gold and silva take make. Wen Priest Jehoiada dey alive, dem dey always burnt sakrifice for di temple.


Dat time, one among my brodas wey en name na Hanani, kom from Judah with some oda men, so I ask dem about Jerusalem town and awa pipol wey go back to Jerusalem from Babilon.


So, God don curse di world. Pipol dey pay for wetin dem do and dis na why dem dey die anyhow and na only few of dem remain for di world.


But e leave some poor pipol kon give dem vineyard and farm, so dat dem go dey work for der.


Some among Jew ofisas and dia sojas still hide for di kountry for di hill. Wen dem hear sey Babilon king don make Gedalaya wey bi Ahikam pikin govnor for di land ova di men, wimen, shidren and doz poor pipol wey dem nor karry go Babilon as prisonas,


But e leave some poor pipol for Judah make dem kare for di vineyards and farms.


“Man pikin, di pipol wey dey stay di empty town for Israel dey sey: ‘Abraham na just one man and dem gi-am di whole land. So naw wey wi many well-well, na wi get di land too.’


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ