9 E nor gri obey God, just like en grand-grand papa dem.
E nor gri obey God and e kon dey sin like di oda kountries wey God drive komot der.
E nor gri obey God kommand, but e sin like en papa Manasseh.
E dey do like en papa, bikos en too dey woship and bow to yeye gods and juju wey en papa woship.
For dat time, di offisa oga for King Nebukadnezzar for Babilon kon go fight and seize Jerusalem.
Wen dat one don big, e kon start to katch animals and chop human being like oda lions.