5 Di remainin tins wey Jehoiakim do plus evritin wey e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
Manasseh kill pipol wey nor do anytin and dia blood don stain Jerusalem, so God nor gri forgive dem.
E die and en pikin, Jehoiashin kon take-ova as king.
Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Jehoiakim do wen e dey rule, all di big-big sins and bad tins wey e do, dem rite dem for Israel and Judah kings history book. En pikin Jehoiashin kon take-ova as king.