19 E nor gri obey God, just as Jehoiakim bin do.
E nor gri obey God kommand, but e sin like en papa Manasseh.
E nor gri obey God, just like en grand-grand papa dem.
E do wiked and bad tins for God eyes. E nor honbol ensef to Profet Jeremaya wey bi God savant.
“ ‘But King Zedekaya for Judah, en ofisas and di pipol wey remain for dis land and doz wey go Egypt, mi wey bi God, go trit dem like dis bad fig wey don spoil.
King Zedekaya sin against God, just as King Jehoiakim do.
Una wey bi wiked and bad leaders for Israel! Di day wey God go ponish una, dey kom.”