2 Kings 23:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English35 Jehoiakim dey give Fero di normal amount wey e sey make dem dey gi-am. But to make sure sey e meet dis payment, e kon dey tax di pipol for di land. E dey kollect plenty money from each pesin, so dat e go fit pay Fero Neko. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |