2 Kings 23:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English23 But for eighteen years wen King Josaya dey rule, dem kon celebrate God Passova for Jerusalem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
King Josaya still distroy all di pit from where dem for dey koll evil spirit kom out. Di pipol wey dey do majik; dia juju for house; di yeye image and all di juju wey dey for Judah and Jerusalem land, e distroy dem too. Like dis, e kon do all di tins wey dem rite for di book wey Priest Hilkaya si for di temple.