Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 23:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Di king kon sey, “Make una nor skata or tosh en grave! Make nobody disturb am at-all.” So dem leave di profet grave, plus all di oda profets for Israel wey dem beri for der.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 23:18
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di old profet karry di body put for di donkey kon go mourn and beri am for Bethel.


Afta dem beri am, di profet tell en shidren, “Wen I die, make una beri mi for dis grave where I beri dis profet put, den make una put my bones near en own.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ