2 Kings 23:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English17 E kon ask, “Wetin bi dis sign wey I dey si so?” Di men from di town kon ansa, “Di profet wey kom from Bethel kon tok about dis tin wey yu don do to Jeroboam grave and Bethel altar, na en grave bi dis.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |