Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 23:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 As King Josaya turn, e kon si di grave for di mountin, so e sey make dem bring di bones kom out. E burn dem for di altar kon skata di ashes. Dis tin happen, just as God tok thru en profet for di time wey King Jeroboam stand for di altar, wen dem dey do one feast. King Josaya turn kon si di grave of di profet wey tok dis tins.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 23:16
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Bikos all di tins wey God kommand, wey e tok against di altar for Bethel and di place wey dem for dey woship for Samaria town, must happen.”


E skata dia juju pila finish kon kut Asherah juju pole rish groun, den e pak human being bones full di shrine.


I go skata Israel pipol dead body for evriwhere; I go skata dia bones round di altar.


Heaven and eart go vanish, but my word go still dey.


If dem koll di pipol wey God send en word go meet, sey, ‘Dem bi gods’ and God word nor go ever shange,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ