Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 22:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Hilkaya wey bi di High Priest kon tell Shafan di kourt seketry sey, “I don si di Law Book for God Temple.” Hilkaya give di book to Shafan and e read am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 22:8
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Shafan go meet di king kon tell am, “Yor savant don gada di money for di temple kon give di men wey won ripair di Temple.”


kon go God Temple and all di pipol for Judah, doz for Jerusalem, di priests and di profets kon follow am. All di pipol dey der, both small pikin, yong men and old pipol. E read di kovenant wey dey di book wey dem si for di temple.


King Josaya still distroy all di pit from where dem for dey koll evil spirit kom out. Di pipol wey dey do majik; dia juju for house; di yeye image and all di juju wey dey for Judah and Jerusalem land, e distroy dem too. Like dis, e kon do all di tins wey dem rite for di book wey Priest Hilkaya si for di temple.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ