Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 22:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 For eighteen years wen King Josaya dey rule, di kourt seketry Shafan wey bi Azalaya pikin and Meshullam grand-pikin, go God Temple kon sey:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 22:3
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem si sey di box don full, di royal seketry and di High Priest go kount and keep di money.


But for eighteen years wen King Josaya dey rule, dem kon celebrate God Passova for Jerusalem.


God first tok to Jeremaya for di thirtint year wen Amon pikin, Josaya dey rule Judah.


For dat time, Baruk enter di temple kon stand for di gate wey bi Shafan pikin, Gemaraya di royal seketry room. Di room dey di Uppa Kourt near di New Gate. Den e read from di book, evritin wey I tok, so dat dem go hear am.


Mikaya wey Shafan pikin Gemaraya born, hear wen Baruk dey read wetin God tok.


So e go di kourt seketry room for di royal palis where all di ofisas dey. Elishama, di kourt seketry, Delaaya, wey bi Shemaya pikin, Elnatan wey bi Akbor pikin, Gemaraya wey Shafan born, Zedekaya wey Hananaya born and all di oda ofisas sidan for der.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ