25 Di remainin tins wey Amon do, plus all wetin e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
Di remainin tins wey Hezekaya do, plus all wetin e get and how e build pool where wota go from dey kom di town, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Manasseh do, plus all wetin e get and di sins wey e kommit, dem rite dem put for Judah kings history book.
Di pipol for di land kon kill all doz wey plan kill King Amon, den dem kon make en pikin Josaya, king for Judah.
Dem beri am for en own grave for Uzza gardin and en pikin Josaya kon take-ova as king.
Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.