Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 20:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 ‘Si, evritin for yor palis, plus all di tins wey yor grand-grand papa dem don gada rish today, dem go pak all of dem one day karry go Babilon; nor-tin go remain.’ God still sey,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 20:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Isaya kon tell King Hezekaya sey, “Make yu listin to God word,


All di good and betta tins wey dey di royal palis and di temple, King Nebukadnezzar pak all of dem. All di gold tins wey King Solomon for Israel make put for God Temple, King Nebukadnezzar remove all of dem, just as God tok.


Wen di year just start, King Nebukadnezzar kon give orda sey make dem bring am with di betta tins wey dey for God Temple kom Babilon. E make Zedekaya wey bi en family memba, king for en place for Jerusalem.


Di king karry all di tins wey dey God Temple go Babilon; weda di tins big or small, plus all di tins wey dem keep for God Temple, Israel kings and en ofisas store room.


I go still make dia enemies tif dia propaty kon seize all di betta-betta tins. Dem go karry Judah king propaty go Babilon.


I go break una strong pride; una nor go get rain; una land go dry kon strong like iron.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ