‘Si, evritin for yor palis, plus all di tins wey yor grand-grand papa dem don gada rish today, dem go pak all of dem one day karry go Babilon; nor-tin go remain.’ God still sey,
Elisha ansa, “Make una hear God word, ‘By dis time tumoro, three kilogram for di best flower and six kilogram for barley, una go dey buy dem with one silva.’ ”
As dem dey waka kom di town, Samuel kon tell Saul, “Tell yor savant make e waka dey go for front.” So Saul kon tell en savant. Den Samuel sey, “Yu go stay here small, so dat I go-go do wetin God sey make I do.”