Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 20:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 For dat time, Baladan pikin, King Merodak-Baladan for Babilon send leta and gift go give King Hezekaya, bikos e hear sey Hezekaya dey sick.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 20:12
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

For di first time, en kingdom na Babel wey bi Babilon, Erek, Akkad and Kalneh wey dey Shinar land.


Dat na why dem koll di town, Babel, bikos God give dem difren language and from der, E skata dem for evriwhere for di world.


King David sey, “I must go pay respet and make friend with Hanun, as Nahash wey bi en papa do to mi.” So David send messenjas go tell am, “Sorry!” Dis na bikos of en papa wey die. Wen dem rish King Hanun palis for Ammon,


So e send Joram en pikin make e go kongratulate David for en viktory against Hadadeza wey King Toi don fight many times.


But King Hezekaya nor dey honbol again, bikos e kon dey karry body wey make God vex for both en, Judah and Jerusalem pipol.


Wen Babilon ofisas send pipol go find out about di sign wey happen for di land, God kon leave di king alone, so dat E go fit test am, make E for know wetin dey en mind.


Dis na di message wey God give Isaya wey bi Amos pikin about Babilon.


Na Babilon pipol fine pass for all di kingdom and na dis make dem dey proud. But mi God, go distroy Babilon, just as I take distroy Sodom and Gomorrah!


dem go laf Babilon king kon sey, “Make una si as evritin take end for di king wey dey opress pipol! E nor go ever fit opress anybody again!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ