2 Kings 2:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Afta dem don waka pass, Elijah kon tell Elisha, “Make yu tell mi wetin yu wont make I do for yu, before God go take mi go heaven.” Elisha ansa, “Abeg! Make yu let mi get doubol of di pawa wey yu get.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |