17 But di student kon dey disturb am, so e kon sey, “Make una go fine am.” Dem send fifty men go fine am for three days, but dem nor si am.
Wen dem kom back kon meet Elisha for Jeriko, e kon tell dem, “I nor warn una sey make una nor go?”
Elisha kon dey look Hazael one kind, sotey Hazael kon konfuse. Den di profet start to kry.
I tell yu true word, even if di man inside, nor won get up bikos yu bi en friend, e go get up give yu anytin wey yu wont, bikos yu nor let am rest.
I know sey dem love God, but dem nor undastand am,
Na faith nor let Enoch die, but God karry am take and nobody si am. God word sey, before God karry am, Enoch don make belle sweet God.