Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 2:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Den dem tell Elisha, “Fifty strong men dey here with us wey bi yor savants, abeg make yu let dem go find yor oga. May bi God Spirit don karry am go put for one mountin or valley.” But Elisha sey, “No! Make una nor send dem go.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 2:16
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But wen I leave yu, God Spirit go karry yu komot sotey I nor go si yu again. If I go tell King Ahab sey I don si yu, den e find and nor si yu, e go just sey make dem kill mi. Dat one nor good, bikos yor savant dey serve God well-well, since wen e bi small pikin.


Fifty student wey dey go profets skool kon stand dey look Elijah and Elisha as dem stand near Jordan River.


Leta, God Spirit karry mi go meet di odas for Babilon. Den di vishon kon finish


So God pawa enter my body with force and as en spirit dey karry mi go. I kon dey vex, but God hand rest for my head with pawa.


So, for inside vishon, God karry mi go Israel land kon put mi on-top one high mountin. For my front, I si sometin wey bi like one big town.


Di tin whole my hair with en hand. Den for dis vishon, God Spirit karry mi fly go Jerusalem. E take mi go di gate where dem dey pass for di nort side for di temple and one juju wey dey make God vex, dey der.


Wen dem kom out from di wota, God Spirit karry Filip komot from der and di man nor si am again, but e kon dey happy as e dey go.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ