Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 19:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Wen Isaya hear King Hezekaya message,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 19:5
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

May bi di Oga yor God go hear all di tins wey di shief adviser sey Assyria king sey make e tok against God wey dey alive. Wen di Oga yor God hear, may bi E go ponish Assyria king for all di tins wey e tok. So make yu pray to God for awa pipol wey remain.’ ”


e kon sey, “Make una go tell di king sey: ‘God sey make yu nor let Assyria king treaten yu sey, en wey bi God nor go fit save yu.


e kon sey, “Make una tell di king: ‘Dis na wetin God tok: “Make una nor fear bikos of all di tins wey una hear and di curse wey Assyria king savant curse mi.


Israel pipol! Make una listin! Di Oga na awa God and God na one!


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ