2 Kings 19:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English37 One day as e dey woship en god for Nisrok temple, en sons, Adrammelek and Shareza kon kill-am with dia swod, den dem run go Ararat land. Sennakerib pikin, Esarhaddon kon take-ova as king. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
Make una give dem sign to attack! Make una blow trumpet, so dat di nashon go hear! Ready di nashons, so dat dem go fight against Babilon pipol! Tell Ararat, Minni and Ashkenaz kingdom make dem attack Babilon. Make una choose one offisa wey go lead dem go attack and bring all di horse kom back like many ant.