Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 19:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 “So dis na wetin God tok about Assyria king: “ ‘E nor go enter di town or shot one arrow against am. No soja go kom near di wall and nobody go build kamp near di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 19:32
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Joab men hear sey Sheba dey der, dem kon build tick wall round di town, so Joab men kon bigin dig di wall so dat e go skata fall.


Di arrow wey mark ‘Jerusalem’ dey for en rite hand! E go-go gada rams kon ready for war. Some ram go dey di gate and dem go build betta wall kon dig many whole.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ