Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 19:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Doz wey remain for Judah go prosper like plant wey en rut enter groun kon dey produce betta fruit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 19:30
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

May bi di Oga yor God go hear all di tins wey di shief adviser sey Assyria king sey make e tok against God wey dey alive. Wen di Oga yor God hear, may bi E go ponish Assyria king for all di tins wey e tok. So make yu pray to God for awa pipol wey remain.’ ”


Yu klear di groun for us and wi stay der kon many for di land.


If to sey Oga God wey get pawa nor let some of di pipol survive, dem for don distroy Jerusalem finish, like Sodom and Gomorrah.


Time dey kom wen Jakob shidren-shidren go get rut like tree and dem go grow well. Di fruit wey dem go bear, go full di eart.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ