2 Kings 19:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
28 I don hear evritin about yor plan for mi and yor pride. From naw go, I go put hook for yor nose kon klose yor mout, den take yu go back thru di same road wey yu take kom.” ’ ”
Wen E shaut for war, e bi like river wey dey distroy tins or wey kover pesin rish en neck. E go shake di pipol like tray wey dem take dey separate rice from en kanda. E go put rope for dia mout kon distroy dem.