Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 19:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 But I know evritin about yu; both di tins wey yu dey do and di place where yu dey go. I know how yu dey plan against mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 19:27
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God dey always protet mi both wen I go out and wen I dey kom back! E go protet mi naw and forever.


Anywhere wey una go and anytin wey una dey do, God go curse am.


Anywhere wey una go and anytin wey una dey do, God go bless am.


So Akish kon tell David, “I swear with God wey nor dey die sey, yu dey loyal to mi and na mi go happy pass sey yu follow mi go fight dis fight. I nor si anytin wey go let mi blame yu since di first day wey yu dey with mi kon rish naw. But di oda leaders bilive sey yu dey pritend.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ