24 Yu dey boast sey yu dig well kon drink wota from strenjas land and yor sojas use dia leg take dry River Nile for Egypt.
So Filistia pipol karry san-san kon kover all di well wey Isaak papa savants, dig for di time wey Abraham dey der.
If e enter any town, awa pipol go use rope pul di town fall for di valley. No stone go remain for di hill top.”
from Ben-Hadad sey, “I go bring men kom distroy dis yor town and dem go use dia hand karry all di good tins komot. Make di gods kill mi, if I nor do am.”
Di enemies sey, ‘I go porshu, katch, divide dia propaty kon take evritin wey I wont. I go distroy dem with my swod.’
Di place where di river dey flow from go dey smell and all di rivers go dry.
E kon sey: “Dis nor bi di great Babilon wey bi di royal town wey I build by mysef to show my pawa, strent, glory and honor?”