Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Kings 19:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E send Eliakim, Shebna and di priest oga with di sak klot wey dem wear sey make dem go meet Profet Isaya, Amos pikin, sey:

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Kings 19:2
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den, David orda Joab and en men sey make dem tear dia klot kon wear sak klot take mourn for Abner. King David follow Abner koffin for back wen dem dey go beri am.


Wen dem si sey di box don full, di royal seketry and di High Priest go kount and keep di money.


Dem sey make dem go koll di king kom, so Hilkaya pikin, Eliakim wey dey guide di palis, with Shebna wey dey rite wetin dey happen for di palis and Joah pikin Asaf wey bi di palis seketry kon go meet dem.


“Dis na wetin Hezekaya tok: ‘Today na bad day, bikos na curse and trobol full am. E just bi like wen woman wey get belle won born, but e nor get pawa to push di pikin out.


Di remainin tin wey Uzzaya do wen e dey rule, dem rite dem put for Profet Isaya wey bi Amos pikin book.


Na for di time wey Uzzaya, Jotam, Ahaz and Hezekaya bi king for Judah, naim God take show dis message to Isaya, Amos pikin, about Judah and Jerusalem pipol.


Dis na di message about Judah and Jerusalem wey God give Isaya wey bi Amos pikin.


God tell Jeremaya, “Make yu take some leaders and priest go buy pot wey dem take klay make.


But even as di king and all en ofisas hear evritin, dem nor still fear or turn from sin kom meet God.


so dat wetin Profet Isaya tok, go happen:


As Profet Isaya tok for di book wey e rite sey, “One vois dey shaut for inside wildaness sey: ‘Prepare di way for di Oga God and make en road strait.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ